Too Much Stress

By @bowie9872/23/2025neoxian

You make more money but you get small money but you no fit touch the money wey you get even if sapa dey strangle you because say you make more money.*
It's crazy mehn.... inside that hustle self that money wey u dey keep to find more fit turn zero.

[Source]()

Make we sha dey see our own do
Everybody dey beat Man city, e reach man u turn them chop beating
If new taker just collect money na this kind talk friends and fily go dey use collect money from you.
If new taker turn old taker na this kind talk fily and friends go dey yarn for mouth
Omo d way phones don take over human sympathy eh .God help us .
But why she jump first na e I want know
Abeg does anyone know about this bluepay app way dey talk is it legit or sc?

image.png [Source](https://mantracare.org/therapy/stress/too-much-stress/)
Sunday go sha dey do like person wey them send commot for house This small moni wey I hoe, na em u won collect frm me. Oya say God! Copenhagen Don spoil ticket jare Wetin u carry Make d werey jus score goal nio Go sleep u Don stress too much Make this woman wey dey my front open make I buy some Otutu wan kill young and getting it Ohh sorry for that I dey your dm Na mainland boys sabi love All those island boys no sabi anything You are covered if you are under my umbrella Guy for ur life no dey put mouth for lovers matter Just search on your Phantom Follow and drop yours Wa boboyi ara nkan mi ooo Nothing safe again for dis Naija.. They're adding some sort of sweet flavour to the unripe pineapple. Wetin dem mix to get the sweetener, nobody knows. I think you don leave crypto Bros, do giveaway.
179

comments