Eating Indomie & Bread

By @bowie9872/22/2025neoxian
untitled.gif
Abeg does anyone know about this bluepay app way dey talk is it legit or sc? Sunday go sha dey do like person wey them send commot for house This small moni wey I hoe, na em u won collect frm me. Oya say God! Copenhagen Don spoil ticket jare Wetin u carry Make d werey jus score goal nio Go sleep u Don stress too much Make this woman wey dey my front open make I buy some Otutu wan kill young and getting it Ohh sorry for that I dey your dm Na mainland boys sabi love All those island boys no sabi anything You are covered if you are under my umbrella Guy for ur life no dey put mouth for lovers matter Just search on your Phantom Follow and drop yours ✌️ Wa boboyi ara nkan mi ooo Nothing safe again for dis Naija.. They're adding some sort of sweet flavour to the unripe pineapple. Wetin dem mix to get the sweetener, nobody knows. I think you don leave crypto Bros, do giveaway.

I want to chop indomie and bread
Make your son no go resemble you with all these lies tell my Oga to give me money for indomie n bread. Na weti dey hungry me this morning
Go and suvk breast instead of indomie
Breast closer to you than indomie
That man dey cunny
Even for him dp he just suck finish
Very, ah hope his son no go resemble
Na him scope for babes be that before he marry, so that he go chop them cos dey go think say he no sabi anything
My bro bank get ish na next year match them wan open
I know sm is playing with ur nipples...

193

comments