To Pick Points

By @ajahsalim2/11/2025airhawk

Like say na him talk No player they this group Na we fan dey this group Anything u post for this group na for us wey the matter touches go talk back I tire oo

Players said something, e dey talk another, Now e dey find weytin to use take cover Na fan get the statement?
And I went back to pick points una wan cry No worry

image.png [Source](https://www.flickr.com/photos/lwr/30348306)
Anthony go soon talk his own when a person no go cool down and understand something To your face??

Are you the only football fan here??
Or because it concerns man utd, we shouldn't post it again
why you no go piss out when you just dey preamble

Anybody wey know Has, go beg them o.
_Na fly wey nor dey hear word, dey follows dead body enter the grave.

172

comments