Not Taking It Anymore

By @ajahsalim2/19/2025airhawk

Monaco chances now over.

Another French team leaving. Since two faces each other tomorrow.
Europa reigning Champions dey lose to Liverpool, ok no ordinary Club Brugges - on agg.

Then a new coach is tied - on agg and impressively leads his league, strange talk dey come out about sack.

Make una go sack am na
Person dey happy say Bayern draw Celtic.

[Source]()

Team wey people don carry to beat Celtic with goal down
All this kain thing can dey pain.
Meanwhile he team called Barca get strong match for Rd of o
Worry about Juve or Feyenoord, your possible opponents.

Leave Barca.
The only thing is that I have monitored this I have monitored this current Celtic under Rodgers, it's no easy proposition in the CL.

image.png [Source](https://www.pinterest.com/pin/523965737871477420/)

Then go to their league, their command this time around is more than before.

Once naysayer dey talk say Bayern suppose beat person nil.

Kk if u dey see nil possibility nor be Kompany give them dat possibility. Meaning Kompany try na.
U nor know ur own? See teams u dey call.
Blessing of a draw, one person dey talk of Kompany abi one thing
Which one u fit beat oga? What are u saying?
Benfica is the softer, but Barca is not better than PSG.
Haven't I beaten one of them this season already?
No wahala.
Na that PSG gan gan I want.

179

comments