I was the only one in the midst of people that chose Mharez.
Dribbles wey no dey impactful, why I go take serious?
At that level, Mbappe don dey break walls
SMH
If he was a Barca player, he would have been in Rayo Valacano now
U sef shake head π
I still have my doubts on Vini
He don over dey use Madrid system that makes him comfortable