Knowing The Pattern

By @debsbabby2/5/2025someeofficial

Na black Jesus full here ooo
I don finally vex.
All anime to be deleted

image.png [Source](https://www.moneycontrol.com/science/10-fascinating-facts-about-zebras-you-didn-t-know-photo-gallery-12924755.html)
if you delete you go still download rest E remain make you dey shout I need unity ge developer Baba don watch black clover tire. making the bottom tabs hide on scroll down and display on scroll up would be a nice touch....cool ui Una go provide MacBook for the Frontend Job but so na the pattern wey una dey follow this year? Guy iffa no buy M by December call me bastard na to get jobs wey dey give macbooks. if na m them dey give I go sell the two buy m I think say all of us dey play I no know say we dey serious I even think say we dey holiday for January

suddenly my current mac is looking very sexy
You wey get m already
omo, i just dey thug out with my dell
Problem is .. by that December, m will be out, and the m will be obsolete
And you’ll be left wanting m
When I truth in an M Pro is good enough for any work u want to do

When I say obsolete I don’t mean like it’s crap o
Just saying, anyone always wanting the latest n greatest… there will always be something new
E no de necessary to use the absolute latest machine in town
Especially considering how much it costs
Me sef na M Max I de use… and it’s serving me very well

7

comments