If I cun tell you say na only one I sabi face to face nko
don come my area like twice..not just area self, like Street away, I nova still see am
That guy no soft again at all
Na hard eba right now
Na popular axis for Ikorodu
[Source](https://www.quotemaster.org/end+of+the+road)When e dey sango, I no enter sango then
When I cun go sango, d coward cow don pack and trek go ibadan
I dey sango foolish man
Nonsense fadafucker
I kuku text you when I come ur street.... be like say na that time you been dey work for island wey you no dey around
The four people na coz we grew together for long....
D first person na no other than the cow 🐄 goat
Na Nigeria dey show me shege
I don't know anybody and i believe the chance of meeting anyone here is almost zero
U dey craze for yansh
U no first run comot sango ni
Yh
I dey island that period
What of that Chelsea military man
Oh!!!! I forgot oo
Yeah, him also... E like war enhh
I no know you oh
So me ma na only I know here
Him dey dis group????
He de Sambisa
So no more Aguaro moment...